Suicide is an option btw. An end to all that pain you feel

But the pain doesn’t stop sha, you just pass it on to your loved ones, a little selfish imo
But last last life Na personal race so you fit fuck them and japa
But if you japa and one person follow you japa onto say them no fit handle you japasion, una go dey do Brock Lesnar vs Undertaker for afterlife o, and you sabi say food no too plenty for there.
Wo long and short of the story be say all of us na ashewo, life dey jack all of us. Both bussit FC both Stingy men XI, so make you no dey too reason things, e go better

My ticket cut today sha, weath no fit play common over 1.5, wereys. So I dey a little sad, but the opposite of sad is das and das not good.
So if you’re feeling sad, do well to open up to someone, a relative, a close friend or just reach out to anybody anonymously.
So if you’re feeling sad, do well to open up to someone, a relative, a close friend or just reach out to anybody anonymously.

Lastly wo, if you upload sniper on my TL and I cash you outside, one of us must drink that sniper o. Werey
Kindly disregard the last tweet in this thread, I no actually sabi fight, but no dey upload that level for TL e dey mess with people head.
The highest I fit do Na to swear for you, but if you’re man enough we fit go 1 on 1. Look my pinned tweet I no be boti o
The highest I fit do Na to swear for you, but if you’re man enough we fit go 1 on 1. Look my pinned tweet I no be boti o