Hm. You spend all day for town dey organize giftbox give your woman. As you finally settle down, you open twitter dey want laugh small but the first thing you see be ein tweet asking for RTs. She want win spring rolls and samosa giveaway, then come fry give you moro as vals gift.
Ei Serwaa. That be why then she dey biz if you get cooking oil and tings for your place? You scroll see say she tweet "What do you give a man who has everything?" meanwhile just last week she see how you frustrate as your external hard drive crash as she dey watch movies for top.
What dey kill you koraa be say she dey lead the RTs too, so by 9pm dem go announce am as winner. You unwrap the gift box wey you watch the Argan oil shampoo, ORS conditioner, bundles, essential oils and other care products you arrange for am wey you shout, "hairh!".
You just close the box wey you push am put your bed under, there norr you decide say ugo start grow afro then use your thing cuz you ankasa you be petty.
So just like that, you pick your keys dey go Shell Mart.. udey go buy fanice pack take meet the samosa she dey come fry moro.
So just like that, you pick your keys dey go Shell Mart.. udey go buy fanice pack take meet the samosa she dey come fry moro.
Udey drive go all, udey wonder how she spend all that time online but didn't even see the k.i.s.s. guide. hm? http://bit.ly/3a2wODL